Publisher's Synopsis
Othello, the Moor of Venice is a tragedy by William Shakespeare.If you love Shakespeare but cannot understand the ancient obsolete idiolect rampant throughout the book, you would love this Naija Langwej or Nigerian Pidgin rendition.The story na about four pipo: Othello, wey be army general for Venice; im wife, Desdemona; im lieutenant, Cassio; with im ensign, Iago wey e trust pass normal. Sake of say this story get plenty message wey touch racism, love, jealousy, betrayal, revenge and repentance, many country theatre still dey perform am as drama. You go enjoy am.Enjoy good tori for beta langwej!